Oya now you want romantic guys? Then you should meet comedian AY and Julius Apu ha! Sorry Julius Agwu jare**lols**This is Ay, his wife, Julius Agwu and his wife too. For una wey dey talk say celeb no dey get time foe their iyawo's you might wanna think twice!
No comments:
Post a Comment
Thanks for surfing, please drop your comments.